He’s saying the truth but people will say because he’s from Igbo
2025-10-26 11:16:28
75
Soso💕🥹🌴 :
Tinubu no do this thing 😂😂😂
2025-10-27 10:01:48
34
johnmodey :
how I take enter this country 😂😂
2025-10-26 11:24:20
89
Imani :
why una dey bother sef? put all your money for cold wallet, only withdraw what you need for your day to day spending into your nair account
2025-10-26 10:43:12
7
Frank :
Government dey borrow, citizens dey pay 😩😫😩😩😭
2025-10-27 20:26:04
82
Melthecreator :
Never thought a day would come where I’ll support Akpi 😭😭💜 brooo we no taste anything oooo🤣🤣
2025-10-26 22:28:45
142
Mr B :
My friends are already withdrawing all their money and transferring them to foreign banks.
I can't pay 25% to a government who has given me nothing.
2025-10-27 12:46:20
16
Aquarius🖤 :
Make Yoruba people tell their uncle to stop that thing wey him dey plan do, e no go funny o
2025-10-26 17:57:06
7
enzo :
imagine you have 1m in account government will be taken 25k each month, apart 5%+7%+25 =37% in total,u pay 37k out of ur 1million there's other tax coming up ooo,Nigerians never understand what is coming up,tinubu go borrow money dey chop with family then Nigerians go dey pay,wicked leaders
2025-10-26 19:41:41
50
📿⏳UZBEK🎭🧌 :
I no won talk first. Make money just commot from my savings first
2025-10-27 12:28:28
6
bhadman :
Na only me and Apki this matter dey pain.
2025-10-27 02:02:01
10
M.kolo :
na to withdraw cash keep for house 😂
2025-10-27 08:58:36
20
Investor Promise :
800k credited into your account income tax 20% you’ll be left with 640k in your account then you’ll understand the impact of this thing
2025-10-26 15:01:39
17
Daughter of Zion🤩 :
we no taste anything oh 😭😂😂🤷🤷
2025-10-26 21:28:27
15
Ajadi 👺 :
Money wey I no taste shishi, I go pay tax to clear government DEBT 😅😅. EH GOD 😣😣
2025-10-27 21:43:28
6
To see more videos from user @bleepsmedia, please go to the Tikwm
homepage.