One girl called me fine boy at the mall, my babe have been calling me fine boy since then 😭
2025-12-17 09:03:39
1075
harmony_733 :
This part😂😂
2025-12-17 17:04:23
165
Spanish Daddy 😈 :
Na watin my bestie go fit do be that 😅😩
2025-12-17 11:26:13
90
mrinvestor007 :
my own post me on line n tell girl to stay away from me , everywhere just blur. smoke start to dey comot frm my head n ear
2025-12-17 12:25:15
16
popsyaleena :
Make I tag her so Una go text her Abi 😆
2025-12-18 04:45:56
7
Augustinho🦅💯 :
Imagine u com see as person tag your serious girlfriend 😂
2026-01-12 10:01:36
6
Inv€$tor_diamond :
Who I won tag
2025-12-17 12:07:06
9
JOICE 🇳🇬+🇬🇧 :
very responsible guy😂 putting his woman first 😂
2025-12-17 14:49:32
19
drsall.y :
Why he sent this to me?😒
2025-12-21 06:51:27
3
Tracee||Content Creator✨🧿 :
Who don reveal my secret?😩
2025-12-17 11:23:07
59
Břöķen Söül💔🫥 :
Na only whn man guide all this on day happen jare
2025-12-17 11:59:20
10
Kofi kross :
we the single let meet here 😔💔
2026-04-12 23:26:59
1
@.M.S :
Lol na so my bae dey act drama with me from House gate to public ooo🥲😂 Sometimes I go be like bby please no drama😂😂..
What else can I do I love my woman forever 💕♾️
2026-06-09 14:28:22
2
@98cashBoy.D :
what's is this I swear if you bring me come back here einh 😡🫵🏼
2025-12-18 05:15:49
8
Favour light :
So na here my babe take see this video 😂😂
2025-12-17 11:15:42
16
PIuS :
guy u too good abeg 😹😂
2025-12-17 08:52:53
21
:
Love Esther .A.A
2026-02-27 20:55:33
2
_Jessima_ :
That handshake😂😂
2025-12-17 09:01:15
8
Big Tems🦋🤍 :
This is meeeee😭😂
2026-02-25 09:25:02
1
:
Na so my own dey ooo. Jealous be ein surname not second. Now her name be Love Jealous
2026-02-27 20:54:41
1
Blessed Life 😇 :
My own babe no go even give me any facial expression, Her presence alone speaks VOLUMES!!!! 😂…
2025-12-17 17:54:18
3
the queen👑💋❤️ :
Je l’es envoyer la vidéo 😁😁😁
2025-12-18 17:57:25
2
ꨄ︎❥ ּ֯BĩğPẽłłæř<𝟑 🫧🍒 :
I don’t have babe tho but I bet it my bestie know this wat I can do😭😂
2025-12-22 17:53:45
1
To see more videos from user @agkaay, please go to the Tikwm
homepage.