Nah Camaro you con see post out of the car wey dey your garage lol 😂
2026-02-18 13:52:58
16
Mary Anderson :
But Alex baby dey low key dey repeat cloth❤️🚀
2026-02-20 22:16:18
7
𝘾𝙝𝙪𝙠𝙬𝙪𝙚𝙗𝙪𝙠𝙖 🎱 :
GLE450 no be AMG, ONLY AMG FOR MERCEDEZ GLE IS ( GLE43; GLE53; GLE63 & GLE63s ) GLE 300 to GLE450 is not AMG can only be an AMG - Line NOT A Pure - AMG. 🤞🏾
2026-02-18 11:52:05
35
Dire❤️🍫🦋 :
Omo e no go better for all of una 😏na my own be that
2026-02-18 17:58:18
13
Ifeanyichukwu :
If I be you I go do giveaway for that car
2026-02-18 14:30:04
16
️ 𝔽𝕖𝕪𝕚𝕤𝕒𝕣𝕒🀄️🦁 :
Brother kamaruuu
2026-02-18 06:52:31
10
😈BhadTeddy🐻🧸 :
Omo if i buy my car i no go post all this matter don too much😩
2026-02-18 10:32:38
10
Daddy_PRIME💆❤️ :
Oga nothing u wan tell me na him first key 🔥
2026-02-18 09:35:01
11
t619650 :
Alex and mouth 5&6😂😂😂
2026-02-18 07:14:19
10
s_m :
2026-02-18 07:23:10
17
GHOST 🪖 :
I too love Alex lowkey life too sharp Una kno how many car Dey garage
2026-02-18 09:17:27
5
vicolelord :
Alex wey buy solara pepper red 😂
2026-02-18 08:53:21
7
Helen❤️🦋 :
This one nd making mouth 😂😭💀
2026-02-18 08:23:45
6
Danny Richie 👹🤬🚀˚𓆉𓄂ᬼ :
2026-02-18 06:50:01
8
Tantians Smiths :
Na your own?
2026-02-18 08:14:44
6
🌴Blackie got paid🤬 :
Brotherly is pained😂
2026-02-18 06:43:45
6
GREEDY BIGGIE 🦅 :
😂😂😂😂
2026-02-18 08:28:23
7
To see more videos from user @frank_ugo, please go to the Tikwm
homepage.