@aduwawaceleb: #fyp

ADUWAWA CELEB 🍀🪝
ADUWAWA CELEB 🍀🪝
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 25 May 2026 07:41:18 GMT
205592
16545
269
1888

Music

Download

Comments

erenjyega0
💎TOPMAN💡 :
Nah why I no Dey like make dem Dey post me
2026-05-26 07:45:50
385
vitaminj34
Ikharo Jen💕 :
Tnk God say I single 😁😂
2026-06-13 18:02:56
0
ikon9ice2
Ikon🥷 :
U go need make another video to clear yourself o this setting no clear
2026-05-27 07:53:17
16
pluto.sypher
(PLUTO) :
Omo nah so person see me like MUMU ooo
2026-05-25 11:43:39
46
realest0511
яєαℓєѕт :
I never still understand wetin you Dey talk Abi na my ear 😂
2026-05-25 20:11:05
25
big..kiki
big..kiki :
Guy Abi nah my eyes Dey pain me so 😂
2026-05-25 10:22:14
69
orukposa
່່ :
I been never smoke today na
2026-05-25 14:25:18
17
tj34740
Tj :
Abi my ear don spoil ino understand watin I hear so
2026-05-25 15:11:54
8
racey_x
🌀𝕣𝕒𝕔𝕖♡ :
Thank you this information has changed my life
2026-05-25 14:17:13
11
olam.nature
Nature :
I Dey pity my self na why I no like make dem Dey post me
2026-05-26 20:38:06
7
mr.cv8
Mr.cv8🐍🧠🪐 :
Wait a minute bro…
2026-05-25 17:27:31
10
heissemza
SEMZA!!! :
Belik na this my 3k earpiece Dey confuse me
2026-05-25 13:16:55
8
jjlowkeystar
JJ Low-key :
Omo just play your part and be cool bro
2026-05-25 12:02:37
5
31muthaphuckin6
THUNDA316 :
guyy😂💔
2026-05-25 21:31:46
1
say_heyyto_isaac1
🪖 :
Even me e post am I comment our wife 😹💔
2026-06-06 13:39:24
2
dikies.regardless
👑 dikies.regardless 👑 :
Na me oooo u pass fr
2026-06-04 07:04:15
1
To see more videos from user @aduwawaceleb, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About