@lekzynooni1681: See how they’re treating Sowore in court today💔 “Una no dey shame, stop pushing him, don’t stain his white, DSS are fighting lawyers, small thing about Sowore, their preeq go dey rise, you’re just wasting your time” - Sowore and his supporters says moment security operatives brought him to Court in Abuja this morning #fyppppppppppppppppppppppp #goviral #fypシ゚ #trend
Buh this sowore followers are stupid y u Dey challenge officer for him duty then later them go Dey play victim card pass.. u go just Dey stare things up then when u are dragged or held back una go talk nonsense say Nigeria do una this one and that one.. useless illiterates wey no know anything just Dey make noise anyhow… shaa I’m not trying to be bias buh with all due respect sowore suppose Dey control him followers to avoid casualties
2026-06-24 18:50:30
6
OBA OF Ai ❤️💙🦅 :
Zero panic i love your courage sir
2026-06-25 07:57:19
2
Beauty O :
hmmmm
2026-06-24 18:08:53
2
Lekzy nooni backup account :
please guys share this video if you are in support of a better Nigeria 🙏, like and comment too
Nigeria is terrible one can't even say his mind anymore what a dramatic nation may God help SOWORE
2026-06-24 17:03:32
14
Expert 🗞️🥂 :
this is the man I'm voting this coming general election
let support and vote Sowore for President 🙏🏻🙏🏻🙏🏻🙏🏻
2026-06-25 06:15:37
3
noahoptimist :
see you after election
2026-06-25 07:56:44
1
DRAMADOLL💕❤️ :
Omo this country is gone I swear
2026-06-24 18:45:02
2
November🌻🌈💎28💐 :
waiting he do
2026-06-24 18:34:45
2
Lekzy nooni backup account :
baba just dey break record dey go
2026-06-25 04:44:11
0
Kenny❤️ :
😂😂
2026-06-24 17:40:33
2
bejo_beauty_empire :
❤️❤️❤️
2026-06-24 18:34:53
1
heyzed noni 😘🥰 :
😳😳😳
2026-06-24 19:00:37
0
morrien :
Una get lock them no use koboko on Una if na army Una follr collect better cane for morning that blue suit guy collect slaps from dss come d shout now na NCOs wey no like issue take him to car u come d show muscle as dss were withdrawn from d scene
2026-06-24 18:37:00
3
To see more videos from user @lekzynooni1681, please go to the Tikwm
homepage.