I don't know why una dey fall for this content or prank. 😂 Someone like GehGeh, wey be lover of money and wealth, wey understand the kind of attention and money his wedding would attract, cannot just get married like this and una expect make we believe say na real wedding.
If GehGeh wan marry, you think say he no go invite big names? You think say people like Dele, other big content creators, businessmen and wealthy personalities wey he dey associate with no go show up? Do you know the kind of names wey GehGeh wedding alone go attract? Do you know the kind of money and content wey go come out from that wedding?
This one na content. 😂 They know say once they drop wedding videos, everybody go rush carry am, argue about am, insult am, defend am and make am trend. And una don already fall into the trap.
GehGeh knows exactly what he's doing
2026-07-26 00:41:50
0
💔 :
I’m ready to be a sweet boy💔
2026-07-25 22:23:39
11
DaB🎱y Billionx :
See wetin una mentor talk😂🥺
2026-07-26 00:37:52
1
Arikeade🥰❣️☺️ :
even peller attended his weeding peller showing there nah ai abi😂😂
2026-07-25 21:52:31
6
Timeless Imagery :
Him never marry na movie😂
2026-07-26 00:16:01
0
Sampson Branson 💹 :
Watin be this
2026-07-25 22:45:52
0
FORTUNE🧃 :
I talk am say na AI 😂
2026-07-25 21:21:37
8
SuccEEss ßó√ 🥹❤️ :
na movie 😏😂
2026-07-25 23:41:36
1
__~🎀Elle oladimeji 🎀~_- :
2026-07-25 22:15:53
1
Realchukwu😡👽👹 :
this thing na Ai😂
2026-07-25 21:36:58
0
Maluda :
na Ai
2026-07-25 22:45:34
1
solitude💔😞 :
e marry o
e no marry
my love fir him wont still change
forever my mentor ☺️
2026-07-25 22:16:29
5
~BHIG-PRAISE :
which kind money geh geh go carry like this 😂🤣
2026-07-25 21:49:33
1
Arikeade🥰❣️☺️ :
if you like believe what he is saying you go wise 😂😂
2026-07-25 21:50:50
1
M…Ø…B🥂 :
Na me get Geh geh now 😂
2026-07-25 22:40:25
0
To see more videos from user @iam_sajo___, please go to the Tikwm
homepage.