Omoh Lyta eyes Dey see shege oo, so make Lyta come meet Una there
2026-08-07 19:23:19
591
Olamarlee :
David you need good management if you wanna go far in streaming
2026-08-07 19:24:46
150
ABDULLAHI🐐🌴🧃 :
Omoh he go far ooo😅😂
2026-08-07 19:38:05
29
😂😹THE JERSEY GUY😹😂 :
If he con snub dem tru true after that statement! From another person view na lyta disrespect dem ooo, but from our view we know dey disrespect him first ! 😪 meanwhile they will act saint ,omo never judge anyone for thier actions only God knows who is at fault 💯
2026-08-07 22:44:35
13
Sansi_Richy01 :
If you smart well well you go pick something from this short clip 😂….life sha😀
2026-08-07 20:13:40
82
BLESSED LUCKY 🇳🇬🇵🇭 :
Geh Geh said it, in life when you stop winning, they will stop celebrating you 🥺🥺
2026-08-08 00:20:38
0
Your toxic ex 😈 :
Omo this Lyta don really see shege sha 💔😂
2026-08-07 22:07:05
17
Kimmah Bankz 💳 🇩🇪🇺🇲 :
lyta 2018 makes E sha no happen to you tomorrow no dey assured
2026-08-07 20:26:51
19
ABDULRASHEED🪖❤️ :
God Abeg no Lyta my life 😭
2026-08-07 22:13:20
17
Jojo kush :
lol 😂 u for no call am biggest na 😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-08-07 23:37:10
3
MORENO✨ :
DEM NO SEE AM FINISH ANYTHING NA RESPECT AND AVOIDING DISRESPECT JOR
2026-08-07 22:58:56
1
tolanii :
so nah lekki street boy dey😂
2026-08-07 22:07:21
0
Unusual__Silva :
He didn’t hear you guys at first ,lol last last nah una say we dey greet you nah baba 😂😂
2026-08-07 21:33:01
48
Sansi_Richy01 :
No go jhor…fast forward to “we de greet you nau”
2026-08-07 20:14:13
10
Streamwboy :
Oh damn
2026-08-07 19:04:27
9
Richardoladipupojnr :
Shey na him go come ni😂
2026-08-07 20:49:25
4
Kayvee :
Unnecessary!
2026-08-07 20:51:41
3
O.O.F369 :
Dem go just hate you asap
2026-08-07 19:29:50
4
To see more videos from user @nextclip57, please go to the Tikwm
homepage.