@imoleayooooo: Omo make una enlighten us abeg 😹💔@tee cymbals @AKANBI🤡 @Omotolani101 @ToluApala @Paranran_Boi @Harmony @oshoffakaysliky45 🎵🎶🪘 @*EPHRAIM*💫✨🧢
If Adam and Eve is AA and AS where does SS comes from ?
2026-08-18 09:09:28
5182
Dꨄ. :
What if dj chicken is Jesus?😂😭
2026-08-18 19:05:32
4214
_ADENIYI_🚀♈️ :
This one go soon mad 😂😂😂
2026-08-18 11:14:23
9126
SKELLOW 💀💀 :
nah wetin I dey always tell my friends be this all this Orunmila and Co nah our own messenger for Nigeria if we self create a book and say it's the holy book of Sango or obatala all of the deity go turn to prophet and we will start preaching about our religion, cus God cannot send who doesn't understand ur language to you, all the Yoruba deity is our prophet nah we just take them as deity it's time to wake up fr.......
2026-10-01 04:39:28
2
DAMILARE ⛱️ 🥷 :
What if nah God betray devil 😹
2026-08-18 19:31:20
1053
Ⓜ️🅾️𝐒𝐇🅾️🅾️𝐃 :
Cl don vex this one for night😂😹
2026-08-18 10:15:23
5519
Harmony :
Omo God save una say I no day with una 😂this conversation for go far pass this one lol 😂
2026-08-18 05:18:55
2084
🇳🇬 🆃🅴🅼🅼🆈 🇳🇬 :
But why GOD create earth con run go back heaven
2026-08-18 12:28:41
1543
wura gold✌️💕 :
Like seriously I av thought about it too
2026-10-02 21:39:04
0
Luckyangel_vibe :
Great to us wey Dey watch comment just Dey laugh wey no fit comment 😂😂😂
2026-10-02 21:23:47
0
ToluApala :
Thank God say I no dey with una 😂
2026-08-18 09:03:17
526
Bills♌♌♌🦁 :
Nobody hear Satan part of the story ooo we don judge ham say nah bad person issokay
2026-10-02 08:28:18
0
🧿LADE💫💕💎 :
Na this question i asked myself yesterday i swr😂
2026-10-01 22:29:54
0
Lovecharitytovie001🥹🎀💕🦋 :
Who born God 😭I nearly run mad about this 😭😂😂
2026-08-20 23:42:43
21
Chef Ayomitideeeeeee :
Tinubu tife ya everybody ni werey😭😹
2026-08-19 04:43:43
59
Aisha💎🎀🫧 :
So no be only me dey reason this thing 😭😂
2026-08-18 23:25:26
34
kemzzy babe🧑🍼💓 :
These not my problem, my problem is, why is my Bible app demanding to be updated, has Adam eaten another fruit 🤔😂
2026-08-20 19:49:40
9
𝐋𝐀𝐌𝐁𝐎🧃🦅 :
I like that mood !😂
2026-08-20 19:46:59
6
Äběfë Nątioň😮💨 :
If God allow us say our mind on judgement day omo judgement day go long oo
2026-08-19 11:07:19
5
jayshot_it :
what if orun no dey?
2026-08-20 11:36:30
21
febisola.a💎 :
Who created God?? Where did he got his power from?
2026-08-20 15:50:14
442
jayshot_it :
are you people mad? 😂😭
2026-08-20 11:34:30
9
ᕼ O ᖇ ᒪ ᗩ ᖇ ✞ 💚 :
What if dem no born us, where we for dey?
2026-08-19 06:56:37
229
A🥀 :
Thank God say no be only me Dey craze😹
2026-08-18 22:31:34
25
To see more videos from user @imoleayooooo, please go to the Tikwm
homepage.