I asked him for 5k am he broke up with me because of it
guys should I go beg him or move on😭😭😭😭
2026-08-25 07:29:53
168
November 29🌸🪷🪻 :
I swear
my own dey surprise me oo
2026-08-30 16:35:38
0
Crystal_XO ✨ :
Help me tell am ooo 😭
2026-08-30 19:11:59
0
merida ♡ :
He didn't get anything for me and today is my birthday!😅
2026-08-24 18:34:44
85
May 17🦋💘🌷 :
Too risky to repost
2026-08-25 14:37:00
46
FIFI Muh,d :
understanding girlfriend wan kpai me but I don recover 😂😂😂
2026-08-26 18:49:37
23
💗 Juliet 💖 :
Tips on how to bill a guy
2026-08-25 10:59:36
9
Favour 💕 :
Na only you wey just say truth for this app
2026-08-25 06:04:15
13
sunshine 🌞 :
i wish i could post this on my wassup 😅
2026-08-25 09:53:28
14
pretty Asf....🌚🎀🌸 :
girls group who's in?
2026-08-26 21:01:18
7
everjoy 💕💞 :
omo I no day get mind bill make Una help me 😊
2026-08-26 21:58:48
6
single and broke 😆 :
I just tire o na y I just leave relationship for una wey fit bill o, he just wan dey use person and I no know as them dey take bill at all even for common data
2026-08-26 00:37:55
9
@NollywoodReelz :
na me be that I no dey like bill someone
2026-08-24 23:12:36
10
Divãê•💎🕊️ :
i swear
he think say na grass we dey chop
2026-08-25 07:21:22
9
🤭 :
We the single people will be like 😅
2026-08-24 17:37:47
6
MMESOMA 🇳🇬 :
he gives me money only when I ask, does he love me?
2026-08-26 10:33:02
7
Bad-Faitiee001 :
like herhhh😔😪
2026-08-24 17:32:21
9
🌺MISS👻GEE🌺 :
Gbam!
2026-08-26 19:05:13
3
Army Cute :
tell them ooo😂
2026-08-26 16:26:32
2
To see more videos from user @its_ya1.frank, please go to the Tikwm
homepage.