@emmacfc2: Make Una drop captions I wan chose captions for Chelsea vs Arsenal 😂😂#Emma_is_a_boy🥹🔵 #chelseavsarsenal #chelsea #arsenal #PremierLeague

“Emma_is_a_boy”🥹🔵
“Emma_is_a_boy”🥹🔵
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 30 August 2026 20:59:09 GMT
17428
2541
213
7

Music

Download

Comments

davidpatrick083
GENTLE ✅ :
Na on Sunday Arsenal go regret why them carry league last season 😁😂😂
2026-08-30 22:03:15
12
hericapius149
Ericutie💞✨🌺 :
on Sunday arsenal will regret why they even had a blue in their logo there will be crying for mercy no Mercy will come
2026-08-31 12:03:40
6
ericamazing120
Eric 💥 :
NA ON SUNDAY ARSENAL GO TELL ME WATIN WHEELBARROW DEY FINE FOR THIER LOGO
2026-08-31 16:10:44
5
emmanuelcletus333
ËmmƴÑïç3 :
Na wetin go happen be this
2026-08-31 14:11:47
8
dozen.jnr
dozen jnr :
Nah on Sunday arsenal go explain why Dem use pistol wey no get bullet do logo
2026-08-30 21:50:19
49
thriverlady5
Sapiosexual♥️🫂✝️ :
Champion of Europe vs Virgin of Europe
2026-08-31 14:34:38
5
worldoduwa
World Oduwa🏆 :
Na on Sunday Arsenal go miss Arsene Wenger the most
2026-08-31 14:35:42
1
zinnygirl45
ꨄ✡✿𝒁𝒊𝒏𝒏𝒚💕🥹ꨄ❦✿ :
Na on Sunday arsenal go regret why them borrow Chelsea blue put for logo😅
2026-08-31 09:23:32
24
rubygunners0
NLF🏟 :
NA ON SUNDAY CHELSEA GO EXPLAIN TO ARSENAL WHY THE LION LOGO DEY LOOK BACK
2026-08-31 10:56:32
13
dokihmichael
Dokih smile :
na that day Arsenal go regret why chosing football instead of farming
2026-08-30 23:04:13
50
jekwudivine
jay jay :
Na on Sunday arsenal go know the meaning of FIFA club world cup 😂
2026-08-31 06:16:43
37
ccodex119
☦️€0D£X☦️ :
Omo I be Chelsea fan o but arsenal go win us I swr🤣
2026-08-31 08:20:25
10
biggsalli1
biggsalli1 :
Na on Sunday arsenal go explain court Wey they join before them the fly red
2026-08-30 22:30:01
13
bigtemmyofchelsea
BIG TEMMY :
old taker vs new taker common blues💙💙💙💙💙💙
2026-08-31 16:38:36
1
udaegbendinso1
udaegbendinso1 :
Is too early now, bro 🤣🤣🤣 wait till Wednesday or Thursday to remind Arsenal Fan about this now 🤣
2026-08-31 15:24:03
1
lakezeal4real
Lakezealreal :
2026-08-31 16:17:32
1
its.pogba6
it's pogba :
how e come be now,
2026-08-31 10:41:43
1
user89067635orisfundz
ASK OF ØRÏS🤟FÜÑDZ🌍🧊🥶🥶🥶 :
I don keep 6:0 for 22 years winners 😅😅
2026-08-31 11:05:37
1
user2386280713701
Experience James JuniOR :
oo gosh arsenal why u na, is too early 🤣🤣
2026-08-31 14:20:17
1
princechizzy27t
Michael Sunday :
arsenal go explain tire 🙏
2026-08-31 12:45:32
1
jevendo001
JEVENDO PAYPAL🇵🇷🇺🇸 :
As Chelsea don escape brighton dey no go fit escape arsenal.
2026-08-31 14:58:36
3
mromantic111
OnlyoneRomantic® :
Na on Sunday Arsenal go explain when they paid our bride price
2026-08-30 23:18:37
1
dfm3257
DFM👑 :
Guy 😂😂
2026-08-31 12:13:37
1
To see more videos from user @emmacfc2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About