@deponbole1: #viral #ikorodu #ikorodugarage #ikoroduhairstylist #viral

🤡💥DEPONBOLE💥🤡
🤡💥DEPONBOLE💥🤡
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 02 September 2026 13:32:57 GMT
69193
6486
506
600

Music

Download

Comments

rayo_922
Z❤️ :
You fit use 3hr from Oshodi to Ikorodu 😂those werey go Dey stop from junction to bustop 😂😂😂dem go come pack us like mad people 😂😂😂
2026-09-02 21:15:39
60
rikehs.clothing
rikehs.clothing :
That Agric ehn , nah family bustop 🤣🤣🤣🤣 if Agric people don come down passenger don finish for bus
2026-09-02 21:02:38
22
cynthie437
Cynthie :
ikorodu people dey really go through lots with this red bus ,d day I enter am, from agric to oshodi,na 3 hours d bus use, for road, before I reach oshodi ,.Omo a day, I will need forget 😂
2026-09-03 22:36:35
2
iam_l.a
Iam_l.a_miles :
If you enter ikorodu bus and nobody alight at agric bus stop, just know you have been kidnapped.... people wey dey live for ikorodu pass 6billion 😆😂
2026-09-03 05:58:44
88
iworirete_temple
Iwori-were :
What if that doctor faint???🥲🤣🤣🤣
2026-09-02 21:02:36
95
2101luxurymenunderwear
ABIKEOLA🫶🏾 :
Ketu to oshodi the red bus wan gimme bp since that day I no enter again oo😁
2026-09-02 19:38:36
50
aishafreshcuts
Aisha | Abeokuta Livestock 🔌 :
that agric na family bus stop 😂
2026-09-03 20:58:46
0
eniolamigangan
ikiyorlemo 💞💕💋 :
una never enter this red bus way bend one side before way con get k leg 😂😂😂😂😂😂😂 my enemy won die 😂😂😂😂😂😂
2026-09-02 23:12:32
27
zeenad__scents
PERFUME VENDOR IN IKORODU :
E b like say this bus don too traumatized this uncle 🤣🤣
2026-09-03 19:53:33
11
saragold_185
@saragold_185 :
Agric busstop nah family busstop
2026-09-02 20:45:30
16
tizzystech
TIZZY'STECH OF LAGOS( Yasir ) :
Omo I dey like the vibes wey I dey inside that bus 😂😂😂😂, driver no dey gree slow and passengers dey active with current swear for the driver 😂😂😂😂😂
2026-09-04 01:32:10
1
mhizshemexadefara
Mhiz Shemex Adefaramade :
The doctor sev can’t survive it
2026-09-03 14:23:36
3
ade_milola
SMALLCHOPS/COCKTAIL/IN FADEYI :
Once you enter this bus from fadeyi ..Dem go come pack for aladiye for hours 😂😂
2026-09-03 17:03:52
7
chakeerat
Iyaniwura2008 :
O Paro rara if you never have bp you will develop it if you enter the red bus. Though it sounds funny but Government should see to it
2026-09-03 20:50:26
2
omotolar16
omoty varieties store :
So true the conductors and drivers are werey them no get joy😂
2026-09-03 13:31:39
3
odubade24
bekky :
I prefer the blue brt jeje o🤣🤣🤣 since I don use head knack iron for this red one
2026-09-03 05:31:06
4
toyosignatures
FASHION DESIGNER IN OJODU :
U will even meet pastor there
2026-09-03 01:49:39
18
aneeky.omo.t
Aneeky omo T🎉💕 :
See me right now, from ikorodu to oshodi o,heat wan kpai me
2026-09-03 10:23:18
10
ryankiddiespartypacks
Ryankiddiespartypacks :
You go enter this bus from eko idumota around 2pm just no say na 6or 7 you go reach house 😂😂😂
2026-09-02 21:15:18
6
mummysj4u
mummyjay :
especially at night around 9pm that the road is free😂😂😂 person go nearly die before getting to garage
2026-09-02 19:37:02
30
okoyaraolat
okoyaraolat :
Agric busttop na family busttop naa😂😂😂
2026-09-03 08:01:44
6
sholanke21
Adeking❤️Wizkid fc :
60 billion how many come be naija population 😂😂😂
2026-09-03 04:59:33
10
topq.bee
TOPQ.HAIR :
enter red bus at ur own risk 😄.
2026-09-02 19:44:36
10
kehindeokeowoajen
Kehinde Okeowo Ajenifuja :
Are you sure this man is a Yoruba man, very funny man,but he is saying the truth
2026-09-02 20:09:13
10
motun_izy96
MOTUN_IZY🕊️🤍 :
Whenever I wanted to enter this bus,I will firstly resite Kurisiyu like 10 times because, orishirish werey loma'nsele ninu bus yen and the werey driver go dey speed like person wey get 32 extra life😂😂😂
2026-09-02 22:13:22
5
To see more videos from user @deponbole1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About