Very correct. I don’t keep ex for anything, we are done and I don’t know you , you don’t know me . If you see me for road no greet me cos I no go greet you. I no Dey follow you quarrel ooo just Dey ur Dey. Simple
2026-09-07 13:38:50
33
Ose💎❤️🥰 :
Ure very correct
2026-09-07 15:54:15
2
Fidelis :
Some their ex will be calling them at midnight.
2026-09-07 13:39:28
31
Big🦐Bena😈 :
I pity my ex babe
2026-09-07 15:59:33
2
ABIGAIL ✨🙂↔️ :
The guys nko........ everytime girls girls girls wetin do the guys
2026-09-07 15:55:53
6
Markido Mark🧿 :
You day go far. If she even keep her EX best friends close, Omoh something fit go sup.
2026-09-07 16:38:08
2
BETHEL👑 :
Gbam and e goes around no be only one side 😏
2026-09-07 15:07:56
11
Ezeira :
Facts that’s why I do no male friends
2026-09-07 16:01:58
2
Marvis Aisosa :
Exactly
2026-09-07 14:43:59
1
Khadijat 😒🦋 :
I get my ex. Ooo but we no Dey do anything Buh wait oooh what about boys?
2026-09-07 14:38:18
6
it's Vivian ❤️🔥💦 :
let the past remind in the past
2026-09-07 14:38:30
6
callmeajagah 🦋💎💙 :
I no go keep my ex keh 🤣 we aren’t enemies if you no like ahm you move 🤣
2026-09-07 16:24:46
3
Pearlcandy🤍 :
My own I dey shame to say I date am sef😭
2026-09-07 21:47:08
0
Sn Saraah 🩺🥀 :
Men nko?
2026-09-07 15:34:49
0
juliet :
Pure lie I disagree with you on this one
2026-09-07 21:37:29
3
艾拉 🌸 ✨ :
Nawoooo una day talk for this app oooo what of the man too way day still contact him ex too ehe but una go Focous more on the woman nawoooo
2026-09-07 18:36:53
0
Akudo Happiness :
Run away to where kwanu 😂😂
2026-09-07 14:37:00
1
Mi Racle💕💍 :
I want new friends guys
2026-09-07 14:08:26
3
Marvis Aisosa :
Men too oya leave am
2026-09-07 14:44:19
0
Perry’s Tees :
What of man
2026-09-07 16:56:42
2
To see more videos from user @big.tony.smart5, please go to the Tikwm
homepage.