@richiesbrand_: Wizkid fc 2026 ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Keseh ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚#wizkid #goviral

Richies brand
Richies brand
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 07 September 2026 18:39:33 GMT
15199
1547
166
67

Music

Download

Comments

mrleo504
Mrleo504 :
Wizkid is more focused on just that money constant song own by Mavo, as an fc an wiz need to do better performing. Baba energy is not giving anymore for realโ€ฆso sad
2026-09-08 13:06:26
1
run_v07
Nedu Boss๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ :
bro press Wizkid neck for me ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-09-07 19:10:02
47
christianugboke5
Christian Ugboke :
Don't worry, we are feeling your pain because davido go and perform. They don't know he's going to perform because Wizkid is trend. That's why you are feeling pain.
2026-09-07 20:35:23
0
wonderboyray
Wonder Boy Ray :
๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ this work wey Davido give you Enhh no be small work ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-09-08 09:26:11
10
jay_vibez7
Jason_Drex ๐ŸŽถ :
All of una just Dey use wizzy chase clout. Without mentioning em name no engagement ๐Ÿ˜‚
2026-09-08 17:47:54
4
the_crave_guy_hair_dread
CATT โš ๏ธ ๐Ÿšฏ :
Them no get any other song apart from money constant?
2026-09-07 21:19:23
12
donaldo2847
donaldo :
Oga u havenโ€™t post ur fave video as much as u post Wizkid ๐Ÿฆ…
2026-09-07 20:52:32
6
iconpipss
Iconpipss๐Ÿค˜๐Ÿผ๐Ÿ˜Ž :
oga the shows was good u just dey hate bro ๐Ÿ˜‚ even people wey dey DC dey enjoy d show u wey dey 9ja here dey hate bro y nah
2026-09-07 20:20:26
10
gucci5569
Gucci lord $ :
ask him again brr
2026-09-08 08:13:41
1
shuayb_ua
shuayb_ua :
I like as una dey use Big Wiz dey grow ๐Ÿ˜น๐Ÿฆ…โ™ฅ๏ธ
2026-09-08 20:23:50
1
xenogabzreacts
xenogabzreacts :
lol omo person wey hate wiz pass u no Dey alive again o ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-09-08 01:23:49
2
alexdivine04
D๐ŸชกC :
guy try another content
2026-09-08 10:22:27
0
user2997332123025
StianoJr :
ask am oh
2026-09-08 09:20:05
0
rejina20224
jummy gold ๐Ÿงš๐Ÿฝโ€โ™‚๏ธ๐Ÿ’˜ :
I swear
2026-09-08 09:39:02
0
ahmedlawal06
OLARร‰ ๐Ÿฆ… :
You sha want make David see you ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-09-07 20:25:36
4
bigibro7
BIG bro*** :
for now I don decide to de support WizKid till him give up
2026-09-07 21:35:07
4
franklinsmooth_cfc
franklinsmooth_cfc :
you want frustrate the guy
2026-09-07 23:30:11
0
youngliving71
YOUNG LIVING ๐Ÿฆ…โ˜˜๏ธ๐ŸŒณ :
Abi 30BG oo but FC sopose no dey reply this guy because I know what he want
2026-09-08 10:34:47
3
user8739082481315
Benue 30bg first son :
guy watin wiz do you ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
2026-09-07 21:42:17
0
To see more videos from user @richiesbrand_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About