She dey use una comment dey promote her husband song😂
2026-09-13 12:30:29
1810
BrownShuga🦋 :
For this nigeria married couple no fit just decide to stay few years before having children….i dunno why people still think marriage is only for reproduction. 🚶🏾♀️🚶🏾♀️🚶🏾♀️
2026-09-13 09:51:58
616
temmy :
Some people are just mad
2026-09-13 08:49:24
589
Demilade babe 💪🫂✈️ :
yes now that person is saying the truth
2026-09-14 13:04:29
34
SOPHY UNIQUE :
Some people sabi comment rubbish, to know the person’s reaction
2026-09-13 08:27:04
300
oluchi🎀 :
Born for her na , some people sef
2026-09-13 08:31:18
182
ADEOLAMI💝🍫 :
Aswear lyric Dey cry for Rybeena mouth 😍😍😍😚
2026-09-13 08:47:30
53
September 24th 💋❤️💯 :
so nobody notice my name
2026-09-13 08:39:32
574
amakastella321 :
Her replies are the best😂❤️😘
2026-09-13 10:06:07
75
MIRABEL ❤️💗 :
ona dy make me laugh for this App oh
Abi na ona wan take care of the pikin if she born am now
if she born or not e no concern anybody na she and her husband go decide that one
2026-09-15 18:31:07
0
Fimila🦄 ♏️ 👒 :
Na kidbaby fit una for this app😹😭😹😹😹
2026-09-13 10:33:24
29
adeifee02 :
Make una leave this lady alone abeg 😒
2026-09-16 07:36:52
4
Basit🐾 :
Na true since 2024 ahh rybeena no get time 😏🥰
2026-09-16 11:18:31
0
xo_toria15 :
we all love her right
2026-09-13 19:07:52
24
𝓕𝓪𝓪𝓽𝓮𝓮𝓶𝓸𝓱 🎀✨ 💕 :
I trust auntie Aliyah 🤭😂
2026-09-17 03:00:43
1
Ify🌹 :
I trust my Kidbaby😂😂
2026-09-16 08:44:30
2
A🌸N🌸M🌸A🌸C :
I like as she dey expose all the busybody commenters 😂
2026-09-15 22:39:55
1
Fluffy :
I like as she Dey use dem catch cruise
2026-09-14 11:09:21
6
watch&openeyes :
when i got married to mine hubby he said will we enjoyed for four years before we started bearing kids nii and please don't mind some of the comments section jare.
2026-09-13 08:37:02
85
abhairline3 :
kidbaby you get brain and you no go fall 🙏🥰
2026-09-15 05:55:27
5
🥰Prettytosyn✅ :
we all love her right?
2026-09-14 14:07:05
5
kenny🤭💞 :
Bring me back guys
2026-09-13 08:30:41
58
blaq :
E be like say na this girl de even write songs for Rybeena
2026-09-14 23:25:36
6
ÃYØKÅ ❣️ :
I pray God will bless you with beautiful and handsome baby girl and boy God way bless those people who was looking for a child for 10year and give them triplet I pray God will give u more than that my mentor 🙏🥺😍 They go soon congrats 🎊 u mama 😘
2026-09-15 15:03:21
6
♏️Yetty🧿 :
Omooo you people get serious problem oo… una no go face una own😡🧐And leave her the hell alone gosh😞🤨
2026-09-13 13:37:56
6
To see more videos from user @kidbaby101, please go to the Tikwm
homepage.