Our parents go deh house deh chill; we go deh fight on their behalf😂😂
2026-09-22 15:28:52
5
NOYOSAYI :
Rule number 1 never fight someone that has nothing to loose
2026-09-22 05:54:07
716
Victor :
I like that weather
2026-09-21 23:46:26
1765
🌸🍭gummie🧸bearr :
Ohh all I can see is that weather😩😩😩I would legit want to sleep there it’s so beautiful
2026-09-21 23:29:24
692
𝕏⛷️ :
I most spoil Afro beat 😹
2026-09-22 03:20:41
283
Zayy💕 :
Why e con dey run 😹
2026-09-22 06:59:29
331
4🌟🌟🌟🌟 :
Once I hear mama (Happy Sunday )
2026-09-22 01:34:59
229
𝐎𝐟𝐟𝐢𝐜𝐢𝐚𝐥 𝐌𝐢𝐜𝐤𝐞𝐲 :
"which money you get" wetin been bring that kind talk ?.
2026-09-21 23:43:02
522
Gentle :
That slap first calm am down😂😂
2026-09-21 23:29:22
827
MR SAM :
Why him run
2026-09-22 08:46:06
103
Bright_DC🥷🥷 :
They sabi make noise ehhh you don see fight Dey run 😂😂
2026-09-21 23:02:43
138
DIMMA❤️🦅🦋💐🌺🦅 :
You even mercy him self
2026-09-22 16:33:04
1
user01029384756 :
i just dey reason that weather, e go sweet for camping (tent) with babe and billie eilish music (ocean eyes specifically) or shiloh dynasty music
2026-09-22 01:11:14
40
𝙰𝙳𝚄𝚁𝙰𝙶𝙱𝙴𝙼𝙸 :
E calm Abi e no calm 😂😂
2026-09-22 06:26:45
44
Highness :
Who I de vex for na that guy wey talk leave am
2026-09-21 23:58:05
158
GRACIOUS💈✂️🩵🦅 :
Na that he mama part make baba vex🤣🤣
2026-09-22 11:53:07
10
ERIC🦊 :
I nor really understand I go chill u just come from no where to treating me like I nor understand him wan even put hand for my eyes I nor go let person blind me for this Lagos
2026-09-21 21:02:19
294
Owei Jeremiah :
This kind weather when I need to use calm down . Una get mind Dey use am fight
2026-09-21 23:56:43
31
Michael chinagorom :
This guy dey trigger me 😂😂
2026-09-22 05:18:19
6
Pr£tty-🎀𝐻𝑒𝓃𝓇𝒾𝑒𝓉𝓉𝒶🎀 :
Happy birthday to me🎂😭❤️
2026-09-22 06:40:04
9
Sayless 👽 :
him later kill am?😂
2026-09-21 23:17:03
42
To see more videos from user @ericcee_, please go to the Tikwm
homepage.