@sheisdoyin2: Never!#relatable#goviral#sheisdoyin

༒ 🥀Doyin🥀 ༒
༒ 🥀Doyin🥀 ༒
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 29 September 2026 16:32:59 GMT
113112
14793
136
598

Music

Download

Comments

sunshine252005
Sunshine ☀️ :
So that my belle go come big like drum😒
2026-10-01 09:12:13
274
love.baby4353
lovth :
me after weight gain
2026-11-07 20:07:16
0
winnie8803
winnie:)❓ :
I go betray Una
2026-10-01 09:29:36
131
user6707984054123
@Bright Annabella5445 :
I go do am ooh abeg make una help me cuz I want add before December
2026-11-07 16:18:42
0
frankgifts2
Beauty🌬️🫧💅🫧 :
I love my body this way I'm not taking any gain weight products 😂😩
2026-11-06 18:52:22
0
abena7762
...J🌷 :
Did my friend repost 😂
2026-11-06 19:02:28
0
iam_osas3
iam_osas 💕 :
e no get wetin i never try to gain weight 😂😂
2026-10-01 12:21:41
65
prettydora152
DORA💝💝💕💞 :
After I see watin weight gain do my friend I just relax even if people talk I no go take am
2026-10-29 08:53:41
33
fon.ky
MiMi🥹💞🦋 :
where I wan see money keep up after first set finish?? no put me for talk oooo 😂😭😭😂
2026-10-27 10:13:06
11
anointedkupa
jiminisamochi :
all the ones wey I don take nor dey work
2026-10-01 11:37:01
17
kokothrifthub0
Awka Thrift Vendor✨🛍️✅ :
I go later betray unah
2026-11-03 09:20:14
6
user44911611546548
sari💝💝 :
I swear cuz of u I no dey take again but shame dey catch me oh I don to receive body shaming
2026-10-19 08:36:34
3
user6572526803413
나에게 10월 14일💔💞🥰🫂 :
I'm just like you
2026-09-30 09:32:05
24
juanitastitchnature
Juanita StitchNature :
so that I can spoil my chances of eating the whole house without my belly bulging? noooo 😌
2026-10-18 09:07:06
4
aniteddy4
@life with Anita ❤️ :
Leave me and my skinniness alone
2026-10-01 08:26:59
32
miss.julijuu4
MISS💧JULIJUU :
So that my body go turn to don simon shape 🤣🤣🤣🤣
2026-10-10 20:47:10
14
briella19712010
@Elf gurl👂🌼 :
na model body we get abeg he dey hard to find😂😂
2026-10-09 20:18:25
6
lina.danquah6
Lina 🥰 :
We no they do am at all
2026-10-01 08:10:23
3
juldemahma
mahma💚💚💚 :
Leave me like that
2026-10-01 09:03:09
3
bbabyt6
Baby T CEO💲📿❤️ :
Slim and not sorry 😌🥹
2026-10-02 15:49:27
4
mariamashola
Rii~Rii🎀💜 :
for here we na gain weight fr nobodi😂
2026-10-01 07:57:20
4
user2479172576229
Rose 💖💃 :
at all we no dey do am oo
2026-09-29 17:23:33
4
diamonddiva01
Dia Vicky :
at all at all, which kine advice be that, make I lose my God given body
2026-09-29 16:38:08
4
amyyyrahhh
ameé♡🤍 :
weight gain my ass😂
2026-11-01 05:13:40
3
preshy_279
LBP :
not at all ooo🤣
2026-09-30 13:29:41
1
To see more videos from user @sheisdoyin2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About