@emygamz7: Go and collect Suya then join the live l. #codm #firstnigeriangamingcouple #callofdutymobile #gaming

First Nigerian Gaming Couple🥇
First Nigerian Gaming Couple🥇
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 02 October 2026 20:06:53 GMT
119763
14270
179
122

Music

Download

Comments

kingcobra_codm
Kingcobra :
omo the aboki Don hold me, him wan tuwo my shinkafa😭
2026-10-02 20:23:48
676
dayveed051
￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴￴ ￴￴ :
I don dey there he dey ask of money oo 🥲💔
2026-10-02 21:44:17
147
sokosreacts
Soko.reacts :
mallam don dey sharp knife and I no sure say na beef he wan cut
2026-10-03 08:55:31
2
bobzzik
Mr Bobby ☢️🥷🏾 :
You no get money but make I go collect suya abeg o 😂
2026-10-02 21:07:00
59
wagon534
Arinze 🦂 :
I must spoil CODM
2026-10-02 20:31:21
157
abubakaryusuf.01
malamzy ☠️☠️ :
na me una want make i carry suya dey dance abi 😅
2026-10-02 22:15:43
3
darkvortex1555
DarkVort£x🏌️💫 :
I think say una wan pay
2026-10-02 20:39:50
6
afoo_richie001
afoo_richie001 :
Oga a don chop suya finish ooo. Send me fundz ooo. Aboki don lock me for neck oooo😏😏
2026-10-03 15:21:03
2
sarsy49
Formal good person ♏🫥. :
omo I love dis ppl 🤣🤣 we dey with u 🤣🤣
2026-10-02 21:05:41
3
finito_04
fïñîtõ😈 :
see set up ohh aboki say make them send pipty million for e ofay ohh and na bush I dey so ohh
2026-10-03 21:05:16
1
kallita.kumi
KALLITA KUMI :
the Hausa man still dey beat me oh🥲
2026-10-03 21:17:19
3
uche___chukwu___
𖣂 :
I swr my own Dey fire.
2026-10-02 22:34:01
14
luizzee9
𝓜𝓻 𝓒𝓱𝓪𝓻𝓵𝓮𝓼🪐 :
E go Just turn me tomorrow Suya💔😂
2026-10-02 21:50:29
9
raff2r
RAFF 😈😈 :
all the malam wey dey my junction face they fear me make dem no use me do suya😂😂😂
2026-10-02 20:38:46
17
mayor_on_tt_
MayorOnTT🐦‍🔥 :
What if I finish the suya before d live finish.. who go collect another one for me
2026-10-03 00:08:57
1
_zira45
🤑 Zïrå 💯💪 :
me no be the suya dey do me now make una help me eeee I need good device 😭😭
2026-10-02 20:34:08
0
finebulletochacho
FineBullet :
Con pay for me ooo
2026-10-03 16:52:40
1
jayjaybee6
JAYJAYBEE🤡🇳🇬🤡 :
Make I go collect my own 😂😂😂
2026-10-02 21:30:53
2
oldpluto1
OldPluto👽 :
[Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy] Oya make I go collect
2026-10-02 21:30:12
3
earncrib
Earncrib.com.ng :
I still dey wait abeg oh
2026-10-02 21:30:18
2
ikeepitrealbackup
Keep it real :
Una wan make aboki put me for fire join 😂
2026-10-02 23:26:14
1
steezymero
Stezy 🙂‍↔️🧘🏾‍♂️ :
Couple couple, I don collect oo
2026-10-02 20:23:02
2
twoseconds.222
༺❂Two-seconds❂༻⛎ :
Omo this one go farrrr oooo😩🤲
2026-10-02 20:45:31
1
velcrynefx
Unknown user :
I don go Suya stand
2026-10-02 22:20:53
2
To see more videos from user @emygamz7, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About