Dey play
me wey dey remember wetin happen for 2018 dey vex for 2026
2026-10-13 13:55:24
1
she-fine :
no vex na em make them dey call me witch, you gat accept me like that sorry
2026-10-13 17:01:31
1
Imade๐ซ๐ :
If e come be gemini โฆโฆ just run ๐ we no dey stable at all๐
2026-10-13 15:17:59
8
Chi-Amaka ๐โ๏ธ :
Laughing at this cuz my man just apologized for what he has no idea about just because I refused talking to him all day and I couldnโt even tell why I was angry but I know I was angry ๐๐ anyways we have settled now till the next mood swing starts again
2026-10-13 15:00:52
16
Rita Jonasโ๐บ๐บ๐บ :
omo una really mean us o
2026-10-13 14:13:11
2
Spotless Gold๐ฅฐ :
We the first daughters go soon sue you to court because you just dey bring our real face to this black app ๐ ๐
2026-10-13 17:48:10
1
queenjuliet97 :
I thought u said u are leaving first daughterโs issue ehhh
2026-10-13 14:45:17
12
Ruphina๐๐ :
leave us alone oooooooooooooo
2026-10-13 14:01:50
3
Afoamakachukwu ๐ซถ๐ :
Can we rest pls ๐๐ญ focus on first son now
2026-10-13 16:32:00
1
kenny๐ค :
I thought u promised to let us rest๐eh nna? Abi na till we gather do meeting for ur head?๐
2026-10-13 16:50:22
1
CHINECHEREM :
Mitchwww I just Dey vex why Una no wan allow first daughter rest
2026-10-13 13:46:21
6
nasmilia94 :
person say i dey switch like nepa๐
2026-10-13 16:07:30
1
Lady v tv :
the way they worry us no be ordinary ancestors join.Me something see myself doing wetin I no tell myself first bear with us.i choose to stay on my own so I don't transfer the wahala to another person
2026-10-13 14:52:00
1
FAITHY โจ :
You will be fine ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
2026-10-13 13:32:05
1
๐ธ bekee ๐ฆ๐ฑ :
na mixture of appivex
2026-10-13 13:36:07
1
Olajumoke :
you go just stay dey find my trouble
2026-10-13 14:17:58
1
Amira :
Am early today...๐
2026-10-13 13:33:22
1
Makyโค๏ธ๐๐๐ฅฐ๐ฅฐ :
is well ๐
2026-10-13 13:35:43
1
Chidimma๐ฆ๐ :
U never see anything ๐๐
2026-10-13 18:10:35
0
Sopuruchi Mercy :
๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃu never see anything
2026-10-13 17:10:50
1
Big Rose 001 :
na now I understand why my boyfriend dey always ask me
mama are you sure you even love me or am I the only one in this relationship
2026-10-13 18:05:52
0
CHUKWUDERA :
omor that what am passing true now
obi mgbawa ๐๐
2026-10-13 18:03:24
0
๐ฆNKEM๐ฆ :
My boyfriend was tired of me and he have to block me everywhere just to let go of me
2026-10-13 18:09:46
0
CHINENYE ๐ณ๐ฌ๐ :
Na my babe matter ๐ฅบ sorry tho
2026-10-13 17:58:40
0
blessingnwaeze882 :
exactly what I'm passing through as a first daughter
2026-10-13 13:35:46
0
To see more videos from user @bigfagi, please go to the Tikwm
homepage.