Omo make una carry dis content comot for my fyp abeg
2026-10-14 00:41:46
0
Sandy baby 🧡🩶🤍 :
Omo I be first believe this girl oooo as I see the record Omo my mouth no go fit talk 😂😂😂😂😂😂
2026-10-14 00:16:56
4
Ømãlîçhä :
I don't know Ade,I don't know Smart Bm but in a situation i have to choose who's lying or who's telling d truth...its Ade,cos I know Smart is feeling cornered and he's doing everything possible to save face,true true men hates rejection
make nobody come for me I be confirm nwa otu,odikwa m na onu
2026-10-13 23:04:54
6
Monday Adam :
😂😂😂
2026-10-13 23:31:18
0
To see more videos from user @lisa____94, please go to the Tikwm
homepage.