@odunwireofficial: ONG BAK VS BRUCE LEE?

Odun Wire
Odun Wire
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 14 October 2026 16:18:13 GMT
144245
10284
320
92

Music

Download

Comments

harmlessedits2
Harmlessedits. :
Who is Ong Bak
2026-10-14 18:59:59
81
thisuserisdead153
Rǿʟʟǻnd Jr. 🥷🏿🤬💀 :
Brucce lee day goated ooo😅
2026-10-14 16:26:42
258
prince_jnrrr
Prince_jnrrr :
Bruce Lee go beat 2 ong bak bro
2026-10-14 18:40:46
15
samps0n4
Armstrong-D.N.O :
Bruce Lee go kill am bro
2026-10-14 20:09:59
2
kingr33d
KINGRED🥀 :
One bak wey dey use elbow dislocate all the bone wey dey person body
2026-10-14 18:40:16
99
neonontt
NEON YKM :
odum mentor buy me krm na
2026-10-14 20:18:29
1
kingpele_10
Young Pele :
I no go lie o say Ong Bak dey versatile, the guy fast and strong, tactical and all that but abeg, Not with Bruce Lee... abeg Bruce no dey dah settings o... Bruce dey study person with a mere stare at your stance and advances.. Tony Jah can't win Bruce Lee
2026-10-16 14:41:39
1
likeystar_th_goat
Likey Star ✨ :
Bruce Lee go beat am like small pikin😏
2026-10-14 17:34:34
81
user134247744626
Dereck hooks :
nah every figter dey respect bruce lee ask tony jaa himself 😂😅
2026-10-14 20:03:57
2
evil_ola2
๖ۣۜOⱠคƙนᄂE 😎🖊️ :
I don block that guy him comparison Dey vex me
2026-10-14 16:27:48
57
bornovgrace10
Raph :
fine Bruce Lee is good...but fight to death ong bakk..that guy is brutal..this guy Use his elephant bone kill lots of people omo I comot cap for ong bakk abeg
2026-10-14 20:01:35
2
iamyounggeneral
𝕐𝕆 𝕌 ℕ 𝔾 𝔾 𝔼 ℕ 𝔼 ℝ𝔸𝕃 :
I think you’re rage bating us!!! Cause how you wan take beat person wa Dey catch moving arrow with high speed
2026-10-14 18:24:30
9
chukwudalu45
Gudvibez :
Brucce go beat am
2026-10-14 16:34:40
29
paulsonebuka
paulsonebuka :
i know Ong Bak is underrated but no compare am with Bruce Lee abeg
2026-10-14 19:35:28
14
fatobi0
𝔽𝔸𝕋𝕆𝔹𝕀🦀⏳ :
Make e just see bone
2026-10-14 21:07:51
1
0la0la1
𝐎𝐥𝐚 🥷🏽✨ :
Walai Ong bak go beat am 😂💔
2026-10-14 20:07:47
5
toyosimalik773
☠︎︎ 𝖁𝕴𝕭𝕰𝖄_𝕸𝕬𝕽𝕬 ☠︎︎ :
what about Jackie Chan
2026-10-14 17:57:57
10
bizzyjizzy95
Joshua Bassey :
Oga na lie Bruce Lee go beat am
2026-10-14 16:31:15
8
ice_cold_owen
ICE_COLD_OWEN🥶 :
boyka enters the chat 🦦
2026-10-14 19:20:36
8
husmedon
JØHÑ~WÏÇK :
What about Boyka[Innocent]
2026-10-14 17:00:46
9
realpablo100
• :
Dey play
2026-10-14 16:20:26
5
ajibadeabeeb
ajibadeabeeb :
nah me go beat ong bak
2026-10-14 16:45:32
5
spider6ix
Mr SPIDER🏺 :
:nooo my brother no go that side Brucce lee Badoo 😳
2026-10-14 18:48:11
2
To see more videos from user @odunwireofficial, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About