abeg u dey 270 now Ino play Since I fit still Collect ham iffa Dey Play Consistently
2026-10-19 08:10:23
1
⏳Mr Ãndersøn🪖 :
No be fight na 😂😂😂🤲🏽
2026-10-19 07:39:09
4
Zeez🖤. :
Omo I no con know what to choose again like this o😳
2026-10-19 09:16:12
1
ꨄJαтƒιηꨄ :
No mind him oo, iso hemlock is shit if you no get aim or you no max am oo. I don talk my own
2026-10-19 07:49:29
18
KING DOLPH :
Person fit trust u with him like make u go betray am
2026-10-19 14:04:00
0
vibe😜 :
You be bad person I watch video go buy bal 27 now see as ios hem lock the beem 😞
2026-10-19 07:47:01
4
Papa Sophia :
BP50 still better
2026-10-19 09:56:41
2
Đ.mon公rch :
Bal 27 all the way brother
2026-10-19 08:14:02
3
𝐌 𝐔 𝐄 𝐋∙ :
U later snitch up on BAL
2026-10-19 08:12:33
2
🚀TOPIC Fx✨🏝️ :
I will still choose Bal 27 [Snicker]
2026-10-19 07:42:13
1
OG AWELEWA⚡⚡ :
Well ISO hemlock shreds truly sha ! Nah people weh dey follow wetin Softbot choose I pity lol….dem don forget seh nah content creator weh fit use anything..your own nah to choose wetin suit your own gameplay lol
2026-10-19 07:45:46
1
ITÂÇHÎ :
Jesus 🤣🤣
2026-10-19 08:50:34
2
LighT🐦🔥 :
And nah you been talk say Bal better before oooo😂i actually did not judge till I tested the 3😂,static is hell too but it’s an smg which makes ISO the top best
2026-10-19 07:56:07
1
pa.pi14 :
After u don make me max bal 27 finish😏
2026-10-19 14:05:04
0
God's Will CODM :
I just love the fact that ISO has higher damage than bal 27.
both of them can perform wonders with the right load out.
2026-10-19 07:40:48
0
Biggsdelight 🖤🖤 :
only when it's maxed out 😂
2026-10-19 12:56:47
0
TIMMY :
na the damage wey the hemlock dey give gan gan na why i choose the gun if you equip legendary long range mod with lateral recoil with extended mag you're good to go bro
2026-10-19 11:15:56
0
Wyre お金 :
OMO I Dey clutch since oo… iso my love
2026-10-19 15:49:29
0
Levi :
See who be love bal 27 before o 😂
2026-10-19 13:04:44
0
King Terry :
So you don finally betray us
2026-10-19 15:45:56
0
爪Ř. †爪ĄŘ؆ :
i don follow u
2026-10-19 12:22:20
0
ayodeji :
I want to agree o
2026-10-19 07:39:00
0
To see more videos from user @softbot001, please go to the Tikwm
homepage.