Aunt tutu 🤣🤣🤣🤣 abeg I don laugh my belle dey pain me 🤣🤣🤣🤣
2026-10-27 20:21:35
0
damolaunusual :
Na the person wey dey behind the camera be the problem 😂
2026-10-26 10:53:53
216
Kitchen&Householditems/ikotun :
If Ajo no kpai some of us, we no go rest 😂😂😂
2026-10-26 14:14:16
72
BIG TEE💝💋 :
na dat camera lady won kwpai u😂😂😂😂😂
2026-10-27 20:00:33
0
itanayomi_fashion_trove :
Lowsalespityson Dey worry me, my head is about to break 🥹
2026-10-26 11:52:49
94
Divasbeautyhub01 :
It’s Ajopatension I have oooo
2026-10-26 10:30:30
32
second mummy :
sorry dear
2026-10-26 14:46:05
0
☔️🍟Matty jhay :
Hmmmmmmmm sorryoooooooo
2026-10-27 20:20:08
0
Jewelry vendor @ island/Mushin :
The lady wey say " EJE JESU" is your problem 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-10-26 20:45:20
12
Treasure🧕🎀🌸 :
I don tell admin say as I never pack so if he reach my turn make she do pluse and minus I no fit die 😂😂😂
2026-10-26 16:40:38
16
tenny :
Na opaytargetpytyson dey worry me oo 😂😂😂
2026-10-26 20:01:26
8
anuoluwaadenike :
Omo, this sickness don circulate finish ooo😭😂😂 I come find myself among the patients too 😭😂 Ajopityson don catch me 🥺If Ajo no kpai some of us, we no go rest 😭😂😂
2026-10-26 15:40:03
6
OLAMI 🦂🦈🦞💋 :
schoolfeespityson dey worry me too na only God fit save me😂😂😂
2026-10-26 17:46:02
7
midekicthen_cicionikulikuli✌🏾 :
@gilt-by-toyosi na ur voice be that 🤣🤣🤣
2026-10-26 12:49:55
0
SOMADE FOOD IN IBADAN :
We plenty
2026-10-26 20:43:31
1
only1dcstoreinabk :
Luxury Eje jesu 🙆♀️🤣🤣🤣🤣🤣
2026-10-26 11:25:21
1
Triple M Mum😍🥰❤💋 :
🤣🤣🤣🤣
2026-10-26 11:39:58
1
omotolani12 :
the gown is giving 🥰🥰🥰
2026-10-27 09:43:33
1
@adeshola_fabricz :
Me self go get this fever if if I go do test too
2026-10-27 11:16:04
1
ADULT,KID WEARS SUPPLIER LAGOS :
Nah glitz gangan be the problem here
2026-10-26 14:43:13
0
abikee.gold :
I think me too get Ajopityson oo. I Dey feel headache too😂
2026-10-26 12:19:17
3
PET FOOD & ACCESSORIES MOWE :
haaaa abi nah why I get headache 😂😂😂
2026-10-26 12:21:20
1
To see more videos from user @undies_island1, please go to the Tikwm
homepage.