@teni.apata_:

Teni Apata
Teni Apata
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 26 October 2026 18:42:38 GMT
110009
31220
165
4243

Music

Download

Comments

_only.galjhoy
~Amarachi🖇️🍭🫧💞 :
He don block me😭💔
2026-10-27 23:42:15
0
dammy1654
ESTHER🍒 :
miss keh 😏 me wey dey enjoy who I dey with now 🤭😅
2026-10-27 21:23:45
0
rayanat65
RAYANAT 🐥🦚💐 :
This gurl when u won move on 😂
2026-10-27 22:44:14
0
biccyxoxo
O👸 :
Abi make i text am??
2026-10-27 15:18:15
198
sheiscrazy.13
Kayks💜 :
Ha I messed up😭😭😭💔
2026-10-27 05:44:40
251
hey.mummyy
𝑺𝒐𝒇𝒕 𝑹𝒆𝒃𝒊𝒓𝒕𝒉 🕊️ :
i no miss us jhareee that time don go
2026-10-27 12:13:30
127
alibaba_samuel
ÄĻÌ~ƁÂ~ƁÃ🦍👀 :
omo I don mess up alot like 3 of them, if you come across this i miss you all😞😞. I'd have done better, im better now baby's
2026-10-28 00:11:38
0
chaser..7
𝓜𝓻. 𝓝𝓸𝓷𝓬𝓱𝓪𝓵𝓪𝓷𝓽 🥶 :
I no even fit heal again
2026-10-27 22:23:22
0
oluwabukunmi1009
Joy❤️🥹 :
I no miss am again he no worth am jare
2026-10-27 19:13:42
34
deyungwealth
𝐂𝐇𝐈𝐍𝐄𝐃𝐔𝐌 ♝🤍🧌 :
Person go dey heal , una go dey create doubts for the healing ❤️‍🩹😂😭
2026-10-27 22:02:19
11
curatedbyleeyah_ng
SURPRISE VENDOR IN IKORODU/LAG :
Na my babe I Dey see for dream everyday like this😭
2026-10-27 14:10:25
10
rinsola301
OMORINSOLA 🌸🤍 :
I suppose repost but nooo😭😹
2026-10-27 04:27:23
10
ozavisa21
𝓗𝓲𝓺𝓶𝓪𝓱ᥫ᭡ :
No disturb my healing stage😒
2026-10-27 20:14:45
5
evil_scott_11
😈𝑬𝑽!𝑳 - 𝑺𝑪𝑶𝑻𝑻😈 :
The way you Dey come my fyp e com be like say na me be the EX wey you Dey miss
2026-10-27 10:04:20
17
_notyourregularsarah
ORIGINAL_SARAH🫧🕸️🐾 :
social anxiety leave my body noww
2026-10-26 21:39:13
17
_tunmise5
TM Alabi✰🎥 :
i messed up big time
2026-10-27 13:33:09
5
biccyxoxo
O👸 :
Guysssss😭😂
2026-10-27 20:08:08
1
iv_mmxxvi
ᥴꫝꫀ𝕣𝕣ꪗ🍒ᥫ᭡ :
I miss my Shayla 😭😂
2026-10-27 19:45:28
0
chubby.queen633
urfavoriteYorubademon🌈 👿🥰 :
pls song tittle
2026-10-28 00:52:35
1
flexxx660
AYO9️⃣LA💐 :
Nah you go put me for trouble 😭😁❤️anyways 😂i don text my ex today 😭 i miss my girl
2026-10-27 23:27:46
2
biglixx7
Pablixx ✝️❤️‍🩹 :
I still Dey heal nah 4yrs now Omo
2026-10-27 18:24:48
2
ennys.treats.events
ennys.treats.events :
I dey miss us, I just dey act like I don’t care 😂😅
2026-10-27 12:50:31
4
olabode00000
ØLÀBÒDÉ CÒRDÉD :
Wetin dey happened for US? Thrump don drop another inheritance billing?
2026-10-27 11:03:56
4
iamvee84
Vera🍂 :
Na normal thing na.😂
2026-10-27 22:21:33
1
To see more videos from user @teni.apata_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About