My guy carry girl comot he buy barbecue fish of 20k mak she and the girl take enjoy their drinks he say as him Dey watch Man U match the girl tell the waiter make she package am for her to take away na once my guy para make only you chop 20k fish Abi 🤣🤣🤣
2026-10-30 18:59:37
17
BOBBY BARRACK :
and if them buy there own na hide them dy hide am
2026-10-30 21:04:01
1
BIG SAVAGE🍁🍁 :
How dem take day serve am before?😂😂😂
2026-10-30 11:11:45
9
Phee 🎀 :
Why he go keep the remaining one 😂😂
2026-10-30 10:11:06
7
Divine :
Half glass of hollandia is enough for every visitor who visits your home, not normal glass o, that one wey dem de use take shots😂
2026-10-30 18:46:24
1
faithhe_0 :
Make the Hollandia Dey cold now 😂😂😂
2026-10-30 20:56:29
6
L💓O⚘️V🧡E💋 :
Drink 1 liter of milk kehhhh😂😂
2026-10-30 15:05:01
5
vee_vyann :
Armed robber😂
2026-10-30 10:08:23
5
TalkWithRejoice :
😂😂😂
2026-10-30 20:30:11
1
Mr Incredible 🧣 :
2026-10-30 17:28:47
2
happy gold ✨️ :
2026-10-30 19:24:42
1
Praise whereabout :
I finish am you come meet am. 😂
2026-10-30 19:23:05
4
BOISED🫂🖤 :
tiff
2026-10-30 19:49:59
1
Wicked chief001 :
incase you don't know na me be the guy😂
2026-10-30 17:09:28
0
B🦋🌹 :
Why you take am personal 😂, Abi na you she dey talk about 😂😂😂😂😂
2026-10-30 21:05:10
4
To see more videos from user @kingobeyy, please go to the Tikwm
homepage.