@krakstv: Me I don even plug everything down, e still no reach 15mins 😭😭 atp they just give us light to mark register #krakstv

KraksTV
KraksTV
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 07 November 2026 08:46:32 GMT
91731
10905
78
1188

Music

Download

Comments

ajiun_baby
Uncle Rheed-Wone :
i go just leave am there like dt
2026-11-07 14:42:18
526
peacefulsoul358
......🧑‍🦯‍➡️ :
I just saw this video now thy bring light i dy fear to stand up go inside 😂😂😭
2026-11-07 18:09:39
136
dat_blackguy69
dat_guy :
eeeeee paaaaaaiiiin meeeeee😭😭😭😭
2026-11-07 18:12:41
59
emmanueljosh8
Emmanuel :
light wey dem just carry now, e no even reach 5 minutes
2026-11-08 14:13:03
0
omaaria_
Chioma💞 :
Omo… e pain me from just watching this video 😭
2026-11-07 22:38:33
0
mobolaji1390
Mobolaji muritala :
Shey na this Eniola time nepa suppose Dey do this
2026-11-08 09:00:35
3
aspirantgk
aspirantgk :
Me I just de wait for Nepa people wae go come collect Nepa bill 😏
2026-11-07 16:16:05
13
b.i.g.d.a.n.n.y
B I G D A N N Y🦅 :
E just happen to me now now 💔😂
2026-11-07 09:26:20
61
escobarlorente
ESCOBAR LORENTE :
Next time you will plug everything down 🤣
2026-11-07 20:12:41
0
dfw_yosi4
dfw_yosi4 :
Real oh this morning ehn
2026-11-07 23:18:47
0
davesmith832
Dave Smith :
E fit no cum back till after 3 days😅😭
2026-11-07 18:06:49
8
kinglazar3
kinglazar3 :
I swear same thing just happened now now 😂😭
2026-11-07 20:21:43
7
ceomorado
Pretty Precious :
You Dey guess 15 mins … mine nor reach 5 mins 🥺
2026-11-08 10:29:10
0
whiteknight_08
Mayowa :
Na everywhere 😂😂😂
2026-11-07 14:19:16
3
mickey_minaj5
米奇的. :
Them go wait make u plug all your gadget first
2026-11-07 20:24:01
1
bigtender3
bigtender3 :
Atleast una dey see am🤣
2026-11-07 21:57:07
1
_therealjoanna_
Ms Dolly :
Them go first give you hope?
2026-11-07 20:01:10
1
hardemolah01
AYINDE☯️☦️💼 :
Nah watin do me too this morning be this 😂
2026-11-08 06:27:38
0
adekidero
EVIL SPIRIT :
Na wetin happen to me this morning I nearly cried 😭
2026-11-07 11:04:49
1
joyis0nline
saadat joy :
It just happen to me now Omo I give up for this Nepa ooo
2026-11-07 23:04:38
0
juli_juli184
I’m CJB🫢 :
We no see light here this month ooo nah off and on dem dey do since October 24th
2026-11-07 23:53:44
0
styledbyzam_luxury
Fashion merchant 🪡 🌟 :
Ologuneru light 😂😂😂😂😂
2026-11-08 05:38:21
0
i_am_arewa
Arewa♑️ :
Na wetin just do me now now be this 😭😭😂😂
2026-11-08 02:58:03
0
official_mhary04
Mae💙💙💙 :
i think say na only me they face the same thing 😩😩😩😭
2026-11-07 23:59:07
0
para0258
STA*WAY_FRMOLA😌🖤 :
Nah Wettin happen to me now 😂
2026-11-08 04:10:36
0
To see more videos from user @krakstv, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About